Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos)


Dem realy talk am say if yeye won smell,e dey smell finish.
America singa,Toni Braxton attend UNCF evening groove wey dem organise for stars wit her two bois shidren,Denim and Diezel on sunday April 12 for Atlanta,Georgia.
Di kain see tru dress witout bra wey she wear naim kon tire pipo as dem dey wonda say as mama weda she supose dress like dat.
Make i no yarn too much.
Check out di pichors for yorsef.
You go happy if yor mama dress like dis?



SEE MORE PICTURES FOR HIA....http://ogakpatakpata.blogspot.com/2015/04/see-wetin-toni-braxton-wear-go-groove.html
Share on Google Plus

    Blogger Comment
    Facebook Comment

0 comments: